Federation Cup katakata go start today

Afta all de World Cup waka wey Naija waka go, anoda kompition go start on Wednesday as de 2014 Naija Federation Cup go hot up.
Enyimba, wey win am las year go begin dey defend am wen dem go jam Sokot team Sokoto North FC for de Fifa gol project field for Abuja on Wednesday.
For Minna, Na Giwa FC go jam ABS of Ilorin as Kwara United go waka enta Benin City go nak head wit Sharks too.
Enyimba kaptin Chinedu Udoji bin tel us for supersport.com say: "No more small team or big team for ball again oh. All dat big club, big club tok na jus yeye tok.
"De team wey we go play try kwalify reach hia, and we sef must respect everibodi, no be say becos dem no dey play for Premier League we go carri dem play.
Na de matches wey go shele be dia for de Federation Cup round of 64
WEDNESDAY, JULY 2
Enyimba vs Sokoto North (FIFA Goal Project, Abuja, 4pm)
Zara Studio (Kebbi) vs Niger Tornadoes (Gusau)
CBN Cashless (Jigawa) vs Nembe City (Katsina-Ala, 4pm)
Ibom Youth vs Katsina Sportlight (Lafia)
Heartland FC vs Ebonyi United (Umuahia)
Kwara United vs Sharks FC (Benin City)
Apa United vs Ekiti United (Lokoja, 2pm)
Nasarawa United vs Young Elephants (Jos, 4pm)
Bobbies FC vs Ajiroba FC (Enugu)
ABS FC vs Giwa FC (Minna)
Yarma Light FC vs Jigawa Stars (Kaduna)
AS Racine vs FC Taraba (FIFA Goal Project, Abuja, 2pm)
Sky Academy FC Vs Plateau United (Gombe)
Abia Warriors vs Mafara United FC (Old Parade Ground, Abuja)
Dolphins FC vs Ingas FC (Warri)
Remo Stars vs Bayelsa United (Rojenny)
FC Lokoja vs First Bank FC (Akure)
Gombe United vs Baton FC (Ilorin)
THURSDAY, JULY 3
Dalhatu FC vs 3SC FC (FIFA Goal Project, Abuja, 4pm)
Dynamite FC vs Ranchers Bees (Lokoja, 2pm)
Kaduna United vs Leopard FC (Katsina-Ala, 4pm)
Bright Stars vs Crown FC (Benin City)
Bendel Insurance vs Sunshine Stars (Kaduna, 4pm)
Enugu Rangers vs Ikpeazu FC (Umuahia)
Lobi Stars vs Tornadoes Feeders (Jos, 2pm)
Wikki Tourists vs El-Kanemi Warriors (Gombe)
Yobe Desert Stars vs Kogi United (Jos, 4pm)
Binani FC vs FRSC (Katsina-Ala, 2pm)
Akwa United vs FC Abuja (Enugu)
Gateway FC vs Kano Pillars (Lokoja, 4pm)
Prime FC vs El-Kanemi Babes (Minna)
Dan Buran FC vs Warri Wolves (Area 3, Abuja)

0 comments:

Post a Comment

Disclaimer: Opinions expressed in comments are those of the comment writers alone and does not reflect or represent the views of Bright Clement. info call or whatsapp +2348166575765